
Lyrics
Pass me the loud
Please on a low key no let am loud
As i dey so i be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blau
Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for god one is made of grass
When i dey church i like to shout halle (alright)
Dem no dey see say i dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say i dey cos gbege eh
I likе to shout halle
Dem no dey see say i dеy carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say i dey cos gbege eh
(but shey) na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me akorede
Them dey call me omo oluwa
(vocalizing)
When i dey church i like to shout halle
(alright)
Dem no dey see say i dey carry kele
(alright)
I dey wear shokoto like baba shade
(alright)
Dem no dey see say i dey cos gbege eh
I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say i dey carry kele (alright)
(i dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
(but i dey carry, carry, carry)
Dem no dey see say i dey cos gbege eh
(but i dey carry, carry, carry)
I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say i dey carry kele (alright)
(i dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
(but i dey carry, carry, carry)
Dem no dey see say i dey cos gbege eh
(but i dey carry, carry, carry)
Ahh
My papa think day i no know anything
Wahlai mama fit swear say i no know anything
I no dey sick but i dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something
Leave a Reply