
Asake – Nzaza Mp3 & Mp4 Free Download
Download Free Asake Nzaza ” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On skubonet
Popular Talented Artist Known as Asake comes through with another new song titled Nzaza with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Asake Brings you this song Nzaza today to cheer you up
Stream And Download Asake Nzaza Mp3 Below:
Nzaza Official Video Mp4 Download
Asake – Nzaza Full Lyrics
Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh, I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah
Person wey no work oh, tell me how e wan chop, mehn I don’t know know
Heavenly sound from the street, that’s how we roll, yе, ye
Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pago
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh
Person wey no work oh, tell me how e wan chop, mehn I don’t know know
Heavenly sound from the street, that’s how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Got what you want; Do Check back at skubonet For latest new updates anytime, subscribe to our YOUTUBE CHANNEL and join us @ WHATSAPP for more updates Mp3 Songs Download also available For your Android & Apple (IPhone) Is Supported.
[NOTE] DON’T MISS THURSDAY’S AND FRIDAY’S UPDATES
Asake Nzaza Free Download
Asake Nzaza Mp3 Download
Asake Songs
Asake Nzaza TikTok Remix
Asake – Nzaza TikTok
What Do You think of this music please drop in the comment box below
Leave a Reply