
Jaywillz – Problems Mp3 & Mp4 Free Download
Download Free Jaywillz Problems ” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On skubonet
Popular Talented Artist Known as Jaywillz comes through with another new song titled Problems with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Jaywillz Brings you this song Problems today to cheer you up
Stream And Download Jaywillz Problems Mp3 Below:
Problems Official Video Mp4 Download
Jaywillz – Problems Lyrics
So many problems dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my Snap with cheese
Let nobody come with motivate me
I just wanna do enjoyment, whoa-ah
So, from a distance (far away)
Mindin’ my business (far away)
Don’t wanna fall victim, oh no
Carry your distress (far away)
Only God wey holy
Don’t let dem whine you (Shade)
Don’t wanna fall victim, oh no
Take away this stress (far away)
Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I’m movin’ majestical (ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I’m movin’ majestical (ayy-ayy)
Nobody care, n- it’s your cry
Pull up in the Benz, dem kind
Pull up in a G-Wagon (G-Wagon)
For my country, na crime
Yeah
‘Cause when it’s God’s time, nobody fit stop am
Nobody go cluster
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray, make I no dodge am
Pray, make I no rush am
Make I no hit you down
So, from a distance (far away)
Mindin’ my business (far away)
Don’t wanna fall victim, oh no
Carry your distress (far away)
Only God wey holy
Don’t let dem whine you (Shade)
Don’t wanna fall victim, oh no
Take away this stress (far away)
Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I’m movin’ majestical (ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I’m movin’ majestical (ayy-ayy)
Got what you want; Do Check back at skubonet For latest new updates anytime, subscribe to our YOUTUBE CHANNEL and join us @ WHATSAPP for more updates Mp3 Songs Download also available For your Android & Apple (IPhone) Is Supported.
[NOTE] DON’T MISS THURSDAY’S AND FRIDAY’S UPDATES
Jaywillz Problems Free Download
Jaywillz Problems Mp3 Download
Jaywillz Songs
Jaywillz Problems TikTok Remix
Jaywillz – Problems TikTok
What Do You think of this music please drop in the comment box below
Leave a Reply