Wizkid – Bad To Me

Wizkid – Bad To Me Mp3 & Mp4 Free Download

Download Free Wizkid Bad To Me ” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On skubonet

Popular Talented Artist Known as Wizkid  comes through with another new song titled Bad To Me  with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.

Join telegram

Music is life it takes away your sorrows, motivates you, gives you Joy, that why I Wizkid Brings you this song Bad To Me today to cheer you up

Stream And Download Wizkid Bad To Me Mp3 Below:

DOWNLOAD MP3

Bad To Me Official Video Mp4 Download

Wizkid – Bad To Me Full Lyrics

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Got what you want; Do Check back at skubonet For latest new updates anytime, subscribe to our YOUTUBE CHANNEL and join us @ WHATSAPP for more updates Mp3 Songs Download also available For your Android & Apple (IPhone) Is Supported. 

[NOTE] DON’T MISS THURSDAY’S AND FRIDAY’S UPDATES

Wizkid Bad To Me Free Download

Wizkid Bad To Me Mp3 Download

Wizkid Songs

Wizkid Bad To Me TikTok Remix 

Wizkid – Bad To Me TikTok

What Do You think of this music please drop in the comment box below

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*